album cover
I'M SINGLE
53
Afro-Pop
I'M SINGLE was released on February 14, 2024 by 4679709 Records DK2 as a part of the album I'M SINGLE - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2024
Label4679709 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Oluwatuase
Samuel Oluwatuase
Songwriter

Lyrics

This year i no wan date o
I just wan dey single
And when my time reach i go find love
And when my time reach i go find love
Oh na yea yea yea
Ouu Ouu yea
I say it's high time
I leave love and head back to the street
I dey number 4 on my baby love list
Make this love thing no go kill person
(This love thing is not for me)
I'm single, I'm single
And I'm proud of it
Na lover I no get
I no kill person
Wetin be your own
Abeg make una no judge me
If no be BESTIE
How we the single for take do
We no dey in love
But we dey use person babe
Dey feel good oh
If no be BESTIE
How we the single for take do
Dem wan use love finish us online
E pain us but we go dey alright
We get toy offline
I'm Single (Single)
I'm Single (Single)
Single (Single)
I'm Single of course
I'm Single (Single)
Single
And when my time reach I go find love
I'm Single (Single)
I'm Single (Single)
Single (Single)
I'm Single of course
I'm Single (Single)
Single
And when my time reach I go find love
(Vibes)
Ekelebe stop me for night around 2
With red eyes and i dey on cruise
See wetin love dan make man do
E dan make me mezebu
I dan high, I dan jonze
And I'm feeling used
Spending more money on booze
And na only God fit save me from this mess coz
If no be BESTIE
How we the single for take do
We no dey in love
But we dey use person babe
Dey feel good oh
If no be BESTIE
How we the single for take do
Dem wan use love finish us online
E pain us but we go dey alright
We get toy offline
I'm Single (Single)
I'm Single (Single)
Single (Single)
I'm Single of course
I'm Single (Single)
Single
And when my time reach I go find love
I'm Single (Single)
I'm Single (Single)
Single (Single)
I'm Single of course
I'm Single (Single)
Single
And when my time reach I go find love
Written by: Samuel Oluwatuase
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...