Lyrics

Money make me happy every time I'm counting bundle I face my fears cus I gat no where to run to What's the update omo iyami ja mi tan Table don't turn you have to move it to your turn (oh) People you love will always want take advantage I move in silence make dem no talk say na package Money on my mind so it's turn to a savage I wan live large I no come this life to manage The kind of money I want dangote go relate The kind of money I want otedola go relate oh The kind of money I want obi Cubana go relate The kind of money I want Ogunlesi go relate Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo yen ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po Money no dey dey too much Chineke bless me more Won ti ge eti mi kan lo mio gbonkan ton so mo I want this money more Ki owo sha ti po jaburata Owo to yi lata Lati gbo bukata Lo La fatiha Shebi na person wey get money na be the chairman Kind of money wey go make chair man call another person chairman Awon kan yi jumbo Awon kan yi tiny Awon kan wa motor Awon kanmu standing Awon kan je chicken Awon kan mu garri It's a life drama (Life drama) Money make me happy every time I'm counting bundle I face my fears cus I gat no where to run to What's the update omo iyami ja mi tan Table don't turn you have to move it to your turn (oh) People you love will always want take advantage I move in silence make dem no talk say na package Money on my mind so it's turn to a savage I wan live large I no come this life to manage The kind of money I want dangote go relate The kind of money I want otedola go relate oh The kind of money I want obi Cubana go relate The kind of money I want Ogunlesi go relate Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo yen ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po Oluwa loseyi no be devil If you get money brother get level Nothing Dey for this life wetin Dey for heaven Mio se 4-9 mio se 6-7 Oya see the level (ah) Ogun kill devil (ye) March devil (ah) Push devil (eh) Ko sha ma po po po po po po po Ko sha ma po po po Kekereke (obi) Olomi (obi) Oyere (obi) Ijalola (obi) O ba rest lemi (obi) O je fi eshe le mi (obi) Olomi (obi) Oye Oshi (obi) Money make me happy every time I'm counting bundle I face my fears cus I gat no where to run to What's the update omo iyami ja mi tan Table don't turn you have to move it to your turn (oh) People you love will always want take advantage I move in silence make dem no talk say na package Money on my mind so it's turn to a savage I wan live large I no come this life to manage The kind of money I want dangote go relate The kind of money I want otedola go relate oh The kind of money I want obi Cubana go relate The kind of money I want Ogunlesi go relate Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po Kowo yen ma po po po po po po po po Kowo sha ma po po po po po po po po
Writer(s): Usman Shittu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out