album cover
Choices
140
Afro-Beat
Choices was released on March 21, 2024 by 6361386 Records DK2 as a part of the album Bellogod EP
album cover
Release DateMarch 21, 2024
Label6361386 Records DK2
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM193

Credits

COMPOSITION & LYRICS
BELOVED WEGBE
BELOVED WEGBE
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
All day no sleep man for work harder
My people don dey hold my neck, so I no fit sit down and relax ahh
My people no dey base
My people no dey hear the sound of the gwara, so now them dey on my case
They wish they can bring me down to their level so that they can spit on my face
The life no dey end for here wetin you ask me now make you no say that again
The level I dey aim at now ahw ahw
I never grew, I never know say
Something's just no dey make sense
Everything just dey rotate oh noo
Person dey die person give birth oh no
[PreChorus]
I never thought
I never thought I can be 19 years today
Life never easy growing up in the village
So many things wey fi make man to craze, wey fi make man to craze buh we no craze
I never thought
I never thought it was just yesterday
Life never easy growing up in the village
So many things wey fi make man to craze, wey fi make man to craze
[Chorus]
Kill them in a million styles or
Win them in a million channels
This life is a do or die aai
Mindful how you make your choices
Kill them in a million styles or
Win them in a million channels
This life is a do or die aai
Mindful how you make your choices
[Verse 2]
They no dey understand why young boy like me they grind for the paper
They feel is too soon for me
They say I'm too young for this
They no dey understand why young boy like me they grind for the paper now
They feel is too soon for me
Buh young boy too got big dreams
[PreChorus]
I never thought
I never thought I can be 19 years today
Life never easy growing up in the village
So many things wey fi make man to craze, wey fi make man to craze buh we no craze
I never thought
I never thought it was just yesterday
Life never easy growing up in the village
So many things wey fi make man to craze, wey fi make man to craze
[Chorus]
Kill them in a million styles or
Win them in a million channels
This life is a do or die aai
Mindful how you make your choices
Kill them in a million styles or
Win them in a million channels
This life is a do or die aai
Mindful how you make your choices
Written by: BELOVED WEGBE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...