Lyrics

Number one or number 2 When I no get revenue How my music want take boom But you no know wetin we do You wan Dey treat me like e fool You go see me W Nobody know me then Nobody know me now But I no Dey bother As long as man no slow down Me I go get my flowers Farieh farieh I almost sare wale But I be get outstanding Call my mummy Say make she pray up for me She say no worry darling Mon to Sunday oh When me I know say no way When I go fit to jolly I wan make money Na why I start recording And I Dey push am steady Play my song tonight Brother make you feel the vibe Tell me what you want to jam Me I get e plenty type Man just Dey on a low I no be novice so you know Na just say man never blow Hope you go play this when I drop Man just Dey on a low I no be novice so you know Na just say man never blow Play my song tonight Steady I Dey push my P But my heart still dey bleed for another reason Cause I Dey write I Dey give you hits But you no wan play my shit Wa femi come tell me why Abi make I play you guitar no no Make I sing do mi fa la la And the thing when Dey pain me for body I Dey invest all my time and my money But you no wan to jam my gbedu o And I Dey call una my Brodie oh The thing when Dey pain me for body I Dey invest all my time and my money But you no wan to jam the gbedu o I Dey call una my Brodie oh Farieh farieh I almost sare wale But I be get outstanding Call my mummy Say make she pray up for me She say no worry darling Mon to Sunday oh When me I know say no way When I go fit to jolly I wan make money Na why I start recording And I Dey push am steady Play my song tonight Brother make you feel the vibe Tell me what you want to jam Me I get e plenty type Man just Dey on a low I no be novice so you know Na just say man never blow Hope you go play this when I drop Man just Dey on a low I no be novice so you know Na just say man never blow Play my song tonight
Writer(s): Fidelis Ogbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out