Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Adebayo
Ayomide Adebayo
Songwriter

Lyrics

I don't stop I'm not done yet And I stand on my lane me I rugged Plenty water no dey full for basket Na why I learn make I no carry wrong step Yeh yeh No make me upset Na small thing dey pain me I run vex Give me solid beat make I chop first Cos all my guys for the town dem no wan hear Dey be like make you give us na Ur gbedu touch e dey wake us damn And i've been streaming ur songs all time Jah bless all my fans for life Dey be like make you give us na Ur gbedu touch e dey wake us damn And i've been streaming ur songs all time Jah bless all my fans for life Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all my fans for life Ama give you everytime Ama give you detty barz Tell them say the boy bad Plenty for lyrics for my yard Oh lord of Elisha When my music self go cast And I pray make e fast Strong Grace wey go last Reminiscing my past When everything was dark Many hiss for my back Dem say me no fit star I gat God for my back And my fans dey my back We no fit carry last We doing great all the time Dey be like make you give us na Ur gbedu touch e dey wake us damn And i've been streaming ur songs all time Jah bless all my fans for life Dey be like make you give us na Ur gbedu touch e dey wake us damn And i've been streaming ur songs all time Jah bless all my fans for life Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all fans for life Jah bless Jah bless Jah bless all my fans for life
Writer(s): Samuel Atabor, Ayomide Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out