Credits
PERFORMING ARTISTS
Trillzsabiboi
Performer
Engr Somik Christopher Ikesom
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Stanislaus Emeka Eluwa
Songwriter
Queentus Chinemere Uzonwanne
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GRNDPA
Producer
Whytemagik
Producer
Lyrics
Problem
Anytime wey dem try to look at us
Show dem mama so they miss your love
Mama shake your back and make my money fall
Leave the channel bag i\'ll make your time be Kors
Sheesh
Dem say its money over the love(Ouu)
But with you i go sell my worth(Ouu)
Ihapukwa m ihe g\'eme nu
Ihe g\'eme nu
Lekwe your love odi n\'uto nu
Tomatoe jos m
The way she loving me
It\'s so differently oh
So differently
The way she loving me
It\'s so differently oh lo lo lo lo
So differently oh
The way she loving me
It\'s so differently oh
So differently
The way she loving me
It\'s so differently oh lo lo lo lo
Oko oko oko Mrs
Aswear she say she love you sis
I know i know you no believe
I for like make you be my Mrs
Oko oko oko Mrs
Aswear she say she love you sis
I know i know you no believe
I for like make you be my Mrs
Ouee
Dance for me Chiderah
Say baby no go whyne me na, whyne me na
For this matter i\'m a carnibal, animal
I dey hunger for your love i dey long for your love
Whyne for me, whyne for me
Whyne baby
Chiderah
I dey my own oh
Tomatoe jos m
The way she loving me
It\'s so differently oh
So differently
The way she loving me
It\'s so differently oh lo lo lo lo
So differently oh
The way she loving me
It\'s so differently oh
So differently
The way she loving me
It\'s so differently oh lo lo lo lo
Oko oko oko Mrs
Aswear she say she love you sis
I know i know you no believe
I for like make you be my Mrs
Oko oko oko Mrs
Aswear she say she love you sis
I know i know you no believe
I for like make you be my Mrs
Whytemagik
Written by: Queentus Chinemere Uzonwanne, Stanislaus Emeka Eluwa

