Music Video

Follow
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Vincent Onoja
Vincent Onoja
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vincent Onoja
Vincent Onoja
Producer
Ejike
Ejike
Recording Engineer

Lyrics

Many times we pray Many times we cry Many times we dey vex when we no get reply See these things you feel My brother I know it's real But make you take am easy Cos this thing fit be him will, So If God say yes, yes na yes If Him say no, make you no vex This God wey call you sabi pass you Make you try make you follow am dey go Follow am dey go Follow am dey go Make you trust God make you follow am dey go Follow am dey go Go! Go! Go! Make you trust God make you follow am dey go To him who would believe Greater things he'd see There is nothing in this world Wey you no fit beat Better things dey come He go lead you on I know him wey bring you here No go let you down, so If God say yes, yes na yes If Him say no, make you no vex This God wey call you sabi pass you Make you try make you follow am dey go Follow am dey go Follow am dey go Make you trust God make you follow am dey go Follow am dey go Go! Go! Go! Make you trust God make you follow am dey go You're down on your knees You don pray tire You no know if God Dey there Brother please Trust God and you'll see That he will lead you where to go When God is all you have He is all you need If God say yes, yes na yes If Him say no, make you no vex This God wey call you sabi pass you Make you try make you follow am dey go If God say yes, yes na yes If Him say no, abegi no vex This God wey call you sabi pass you Make you try make you follow am dey go Make you try make you follow am dey go Make you try make you follow am dey go Brother abeg Make you know As you dey trust God Oh All the things wey you pray for Soon he go answer Brother abeg Make you know As you dey trust God Oh All the things wey you pray for Soon he go answer Brother abeg Make you know As you dey trust God Oh All the things wey you pray for Soon he go answer
Writer(s): Vincent Onoja Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out