album cover
No Competition
90
Music
No Competition was released on February 20, 2024 by Jonzing World Entertainment Limited as a part of the album Gdzilla (Alternate Cut) - EP
album cover
Release DateFebruary 20, 2024
LabelJonzing World Entertainment Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gdzilla
Gdzilla
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adegunju Ajibola Abdul Malik
Adegunju Ajibola Abdul Malik
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Syn X
Syn X
Mixing Engineer

Lyrics

Afriica
                           
So many things wey Dey come
mo lo gbo omi ka na ke de jeko ma gbo
Shey de ma bami kalo
Mogbe na sori mi orimi shana
All the bad days I tell dem bygone
just look at where we Dey and where come from
No be by first oh and for this place
say we Dey vex oh say we Dey vex oh
               
Sugbon, melo ni mofe so
kowe mo ju like I be professor
And we Dey make dem Dey grove
Can you see the tension
Emi ati Awon the goons
The cruise, see the tunes
If you snooze you loose
But we Dey para
see the jonzing e be lor gawa
Bad energy stay fara
Thinking extremely large
Pelu jara, pelu jara oh
                          
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
                          
Shey de ma Gbe body yeri ke jo
bami soro omo je ka fo
mo ma fu yi lorin te ma je lo overdose
steady grinding see how e Dey go
Every stew dem say e Dey choke
See me steady opening as I no Dey close
Cause am hungry for more jo bi okoto
You have no choice than to mu bi pito
                             
Sugbon, melo ni mofe so
kowe mo ju like I be professor
And we Dey make dem Dey grove
Can you see the tension
Emi ati Awon the goons
The cruise, see the tunes
If you snooze you loose
But we Dey para
see the jonzing e be lor gawa
Bad energy stay fara
Thinking extremely large
Pelu jara, pelu jara oh
                          
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
From zero to one no competition
E don clear I don see the vision
Oluwa don show see the new religion
You can google my name or watch television
Written by: Adegunju Ajibola Abdul Malik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...