Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Melvitto
Melvitto
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Melvin Alli-Owe
Melvin Alli-Owe
Composer
Toluwanimi Aluko
Toluwanimi Aluko
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Melvitto
Melvitto
Producer
Kevin Ekofo
Kevin Ekofo
Producer

Lyrics

Said she was just a friend but I lied She gon pull up tonight Do me that isekuse wey I like She make me come alive And she fit dey today but not tomorrow But e no concern me sha Cause even if e work today and burst tomorrow She go still confirm me sha Abi shey you dey whine me baby Make I know if I no get chance Cause me I go dey mind my busy No fit dance your makossa But still you fit to carry me there It's never been the same with Adaolisa It don't mean that I wanna be here But I no get choice as you see me sha cause You fit to gbemidebe Call my phone if you're available Ma lo shebe If you're going make I follow you Ohemaa Hema, hema, hema You know, you know, you know You know I love you sha Ohemaa Hema hema hema You know you know you know Me I love you sha Nobody know as I enter jam your center Cause them sabi now Say you unconvinced to gree for no one bi ti wall of babylon But me I come be anoti you sabi Say me I no normal Na why she kolobi my body Do me like animal So when i'm calling you run it up for me Just to put am down Carry you soji, no come move funny Cause I no go calm But still you fit to carry me there It's never been the same with Adaolisa It don't mean that I wanna be here But I no get choice as you see me sha cause You fit to gbemidebe Call my phone if you're available Ma lo shebe If you're going make I follow you Ohemaa Hema, hema, hema You know, you know, you know You know I love you sha Ohemaa Hema hema hema You know you know you know Me I love you sha And me I no be devil I get level for you, you know Baby you no fit settle Nothing less o, it's true, you know If you light my way darling No go carry face for me No fit use you play corny No wahala later But still you fit to carry me there It's never been the same with Adaolisa It don't mean that I wanna be here But I no get choice as you see me sha cause You fit to gbemidebe Call my phone if you're available Ma lo shebe If you're going make I follow you Ohemaa Hema, hema, hema You know, you know, you know You know I love you sha Ohemaa Hema hema hema You know you know you know Me I love you sha
Writer(s): Melvin Alli-owe, Toluwanimi Aluko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out