album cover
Shege
58
Music
Shege was released on February 29, 2024 by Independent as a part of the album Shege - Single
album cover
Release DateFebruary 29, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Oh, kɔ, Nana, mempɛ me ho asɛm o
I go find somebody else
Somebody go love me, wey go protect me
She go treat me so very well
E be there you go see
E be there you go feel am
My baby, e be there you go know
(Ivan on the beat)
Tell me, wetin you dey want?
Mm, trying my best for you
If you no dey see, beg you
Gyae ma menkɔ ɛ
Tell Mama, tell Mama, nnoɔma a metɔ maa wo, meregye
No come drive me insane
If I talk, if I talk, oh, I swear e go turn matter, matter
Oh, if na to say, if na to prove my love for you
Shey you know I try
Shey you know I blind for your love, my sight
All this time, you dey take me for shege, ay
You dey take me for shege, oh
If I talk, e go turn matter, matter, yeah, mm
Oh, kɔ, Nana, mempɛ me ho asɛm, oh (mm, ay)
I go find somebody else
Somebody go love me, wey go protect me
She got treat me so very well
E be there you go see (e be there you go see)
E be there you go feel am
My baby, e be there you go know
(E be there you go know, you go know, you go know)
Mm, oh, kɔ, Nana, mempɛ me ho asɛm, oh (mm, ay)
I go find somebody else
Somebody go love me, wey go protect me
She got treat me so very well
E be there you go see (e be there you go see)
E be there you go feel am
My baby, e be there you go know
(E be there you go know, you go know, know-know)
As I dey fall, as I dey fall for you
You think say I no fit move, or you think say I fool?
Oh, you know say I fool
Tell Mama, tell Mama, nnoɔma a metɔ maa wo, meregye
No come drive me insane
If I talk, if I talk, oh, I swear e go turn matter, matter, mm
Oh, if na to say, if na to prove my love for you
Shey you know I try
Shey you know I blind for your love, my sight
All this time, you dey take me for shege, ay
You dey take me for shege, oh
If I talk, e go turn matter, matter, yeah, mm
Oh, kɔ, Nana, mempɛ me ho asɛm, oh (mm, ay)
I go find somebody else
Somebody go love me, wey go protect me (somebody, somebody, somebody)
She got treat me so very well
E be there you go see (e be there you go see)
E be there you go feel am (oh, yeah, yeah)
My baby, e be there you go know
(E be there you go know, you go know, you go know), mm
Oh, kɔ, Nana, mempɛ me ho asɛm, oh (mempɛ me ho asɛm, mempɛ me ho asɛm)
I go find somebody else (mempɛ me ho asɛm)
Somebody go love me, wey go protect me
She got treat me so very well
E be there you go see (e be there you go see)
E be there you go feel am (ah-ah)
My baby, e be there you go know
(E be there you go know, you go know, you go know)
My baby
My baby
Somebody, somebody
Somebody-somebody, somebody-somebody, ay
My baby, yah-ah, ah, ah
Ivan on the beats
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...