album cover
Monalisa
134
Music
Monalisa was released on March 9, 2024 by Bpop as a part of the album Monalisa - Single
album cover
Release DateMarch 9, 2024
LabelBpop
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
B.Pop
B.Pop
Performer
COMPOSITION & LYRICS
BOLUWATIFE POPOOLA
BOLUWATIFE POPOOLA
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Thasoundz
Thasoundz
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

Doda, dadada (Lady V)
Do-do-do-do
Angelina, no dey call, no dey call me your friend
'Cause me I don spend, I don spend all my savings on your head o
But shey you don see me, you don see me? Yea
But me, I no mind, I go still spend o, ah, eh-eh
Baby come, make I rock your body (ah-ah)
All them other guys, dem no fit (dem no fit)
Monalisa, Monali, I be commando for this post
Baby, come, make I rock your body (ah-ah)
All them other guys, dem no fit (dem no fit)
Monalisam, Monali, baby, if you leave I fit ment oo
Aya mi ń ja, baby
Baby, mai lọ, don't go
Aya mi ń ja, baby
Don't wanna lose you, oh no
Aya mi ń ja, baby
Baby, mai lọ, don't go
Aya mi ń ja, baby
Yeah
Thunder fire anybody
Wey dey think say
Dem fit come between us
Me, I no fit lie for you, oh no
Girl, you get a fine face, oh, my lady
I no fit deny, body so divine
Ɔdɔ, ooh, ahh, baby o, baby
Monalisa, baby, make we feel this gyration
Your body bad oo, e dey cause commotion
Baby come, make I rock your body
All them other guys dem no fit
Monalisa, Monali, Baby, if you leave, I fit ment oo
Aya mi ń ja, baby
Baby, mai lọ, don't go
Aya mi ń ja, baby
Don't wanna lose you, oh no
Aya mi ń ja, baby
Baby, mai lọ, don't go
Aya mi ń ja, baby
Baby, mai lọ, don't go, ahh
Don't go, ahh
Don't go, ahh
B.Pop on it, uh-yeah (Lady V), ah
Written by: BOLUWATIFE POPOOLA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...