Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Sodiq Hassan
Sodiq Hassan
Lyrics

Lyrics

Wo wo wo ye It's YMP mix Ojuju kalaba Ajo Ajo Ajo Ajo (bad man juice lomo yen) Ajo laye yi I know We go live and go one day Money dey money no dey Always remember say all na 6 feet o Somebody tell me Why life is so corny Some dey pray for child While some dem dey bury their child Somebody tell me Why life is so deadly As we dey pray for money Some people dem don go insane Somebody tell me Why life is so corny Some fit to breathe While some no fit breathe without oxygen Somebody tell me Why life is so deadly Some fit to eat, some no fit eat because them no get money Emi o riun meji anyhow he be kinma fope foluwa Emi o riun gbefun anyhow he be kinma fope foluwa Ajo Ajo Ajo Ajo Ajo layeyi o Cos this life na one chance o We don enter any way we no get choice o Do good do bad Eyi toba shey loma kesan e o So if I dey alive I go stay happy Person wey don die don go Tomorrow is not promised Show me good love when I need it Just dey give thanks o As you dey alive Emi o riun meji anyhow he be kinma fope foluwa Emi o riun gbefun anyhow he be kinma fope foluwa Ajo Ajo Ajo Ajo (Ajo laye yi o) Ajo laye yi I know We go live and go one day Money dey money no dey Always remember say all na 6 feet o Somebody tell me Why life is so corny Some dey pray for child While some dem dey bury their child Somebody tell me Why life is so deadly As we dey pray for money Some people dem don go insane Anyhow he be just dey give thanks o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out