Lyrics

It's Del B on the beat The Love I get for you, e double times 2 Somebody go wound o, e fi fail. Baby baby boo, nobody but you, No even think am o On to say BRIDGE Baba Janeti o Tell me sey e dey love o Sey nah him first come first o Wetin him do one thing Me sefi dey love o Many people dey talk e yeh, baby na you o oo Believe me Sey the love I get for you o, no be man made o E be jangilova (Haha, Chai!, Baby!) The love I get for you o, believe me no be here o E be jangilova Baby o, the love I get for you (Chai) no be small o E be jangilova Baby boo, the love I get for you o, no be fake o E be jangilova Hey!!! Baby believe o, believe o, no be fake o (Chai!) Many have come and go, but me am here to stay To serve you as my king o (Hey!!!) My heart dey beat for you, body dey shake for you Who wan sey no be you o BRIDGE On to sey, Baba Janet o See na him dey love o See nah him first come first o Sey one thing do one thing ehhh Sey the love I get for you o, no be man made o E be jangilova (Hahaa, Chai!, Baby!) The love I get for you o, believe me no be here o E be jangilova Baby o, the love I get for you (Chai!) no be small o E be jangilova Baby boo, the love I get for you o, no be fake o E be jangilova (BEATS...) The love I get for you, baby mo, no be here o E be jangilova Ha!, hey hey hey baby The love I get for you o o, no be man made o E be jangilova Baby believe me, sey the love I get for you o Chai! Body o, my body e be jangilova Na from o na from apple o The love I get for you o o, na divine o E be jangilova
Writer(s): Stargurl Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out