album cover
Too Rough
20
Afro-Pop
Too Rough was released on March 5, 2024 by DAHBOXX NATION as a part of the album Too Rough - Single
album cover
Release DateMarch 5, 2024
LabelDAHBOXX NATION
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Lukman Qudus Adekola
Lukman Qudus Adekola
Songwriter

Lyrics

Too rough oh
Too rough oh oh
Oh nah nah nah nah
e go set, e go better o
Buh igba wo gan loh feh da o
I'm jealous of success, everyday me dey hustle I no relent o
Dem dey vex for the progress , If e set for me sire e go sense o.
Cuz.. All people like to dey hate o
I remember when no money, we no fit chop
Omoh make I say wetin eyes don see, enu o leh so
I just wan make more money, more money
Eh Tori monin lati toju mummy
But e too rough
Too tough oh
Too rough oh
I don't know about you for my side e too rough oh
Too tough oh
Too rough oh oh
Say I remember when no money, we no fit chop
Omoh make I say wetin eyes don see, enu o leh so
I just wan make more money, more money
Eh Tori monin lati toju mummy
Wonle guide nibeyen but oh rough nibi bai
Wonin maga yin pay hustle tough nibi bai
Awon guys yen nko kan wa ball nibi bai
Kanma jorinmin lenun lati naija deh dubai
Yeh, 24/7 I'm always here grinding
I don really need you nah money I'm finding
Small boy big dreams emin leyan (lil) wayne
Nobody dey for me now talefe mah wyne
E too rough for mi side I don't fucking know about you
You fit get today tomorrow make I getti pass u
This life nah time Biko e fit later past you
Eyin temin nigboro u know say I sight you
Not really here for joke, nah money I'm here for
Get money fuck bitches that's what I care for
God dey for me nah, kodigba taba gbebor
Oro min nan so nigboro kodigba taba feh gbo
Been a long time coming, no be say we just start
Kori tete bamin shey make my time no pass
Gbogbo scope ten lo omoh wo e don cast
Enin to bah roba fin oun loba man pa
Kosenin toh mon story min
Eru poh gan Lori min
Kaye mah gba glory min
Kope end story min
Even if I can't pray kotie gbadura mummy min x2
But e too rough
Too tough oh
Too rough oh
I don't know about you for my side e too rough oh
Too tough oh
Too rough oh oh
I remember when no money, we no fit chop
Omoh make I say wetin eyes don see, enu o leh so
BUT E TOO ROUGH OH OH !
Written by: Lukman Qudus Adekola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...