album cover
I Quit
279
Hip-Hop/Rap
I Quit was released on November 17, 2023 by Independent as a part of the album I Quit - Single
album cover
Release DateNovember 17, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM69

Credits

Lyrics

Ayy
Let me get this
Rebellious
Oga niyen
I Quit
Heheh
I Quit
Dangeroz turn me up Mehn
I Quit
Ayy
I Quit
Anything wey
No dey give me credit alert
I Quit
Anything wey dey chop my money
I Quit
I don carry bunker throway
I Quit
I don delete Olosho app
I Quit
Ayyy
Dangeroz you want to know why I Quit
Give me chair make I sit
I quit because I don't
Want to die young ogbeni life is sweet
White paper okpor I quit
And my betting app I delete
Anything wey go give me hypertension
Or debit alert I no want to repeat
As you dey catch the cruise
Get the info as well
Try to the use your head invest
Your bread Everyday fit no be Christmas
Omo some days go red who you
Wan impress e prolly go be all this girls
You no wan empower your friends
Only you dey trend you wan pull
Up in a covoy Shay na
With only your benz
I cease from any thing wey
Go try to distort my fine boy steeze
Man wan blow like starboy wiz
And that's on G
I dey fight that thing wey the fight
Me cast and bind that thing
Wey the cast me
Alaye everybody get him own for body
Anything wey no dey
Give me credit alert
I Quit
Anything wey dey chop my money
I Quit
I don carry bunker throway
I Quit
I don delete Olosho app
I Quit
Anything wey
No dey give me credit alert
I Quit
Anything wey dey chop my money
I Quit
I don carry bunker throway
I Quit
I don delete Olosho app
I Quit
Addiction e don cost me
No be say person dey force me
Na Olosho wey the finish my kaluba
Be like say somebody course me
Why I go send
This okpeke my last card
If I do am again I be bastard
I can't be a simp in private
Comot for public dey do like e gangster
Watin dey sweet goat e don kill am
Shay e don knack colos
Make them hold am
Now e don bash em
Car make them toe am
Body go pepper am I don warn am
Nobody go help you
If you no help yourself
You've got to be your own Angel
Men go help you
As you wan kill your self
They go help you
Sign your death sentence
Addiction wey no dey yield profit
I was my hands and dust my feet
Getting a hold of myself dotting my I's
Mehn I dey cross my T's
I no go put my body
For anything kata kata
Wey no go give me cheese
I put my hands on my chest
And decree
Anything wey
No dey give me credit alert
I Quit
Anything wey dey chop my money
I Quit
I don carry bunker throway
I Quit
I don delete Olosho app
I Quit
Anything wey
No dey give me credit alert
I Quit
Anything wey dey chop my money
I Quit
I don carry bunker throway
I Quit
I don delete Olosho app
I Quit
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...