album cover
Ikebe
17
Music
Ikebe was released on March 6, 2024 by Dvpper Digital as a part of the album Seven Tha Goat - EP
album cover
Release DateMarch 6, 2024
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Credits

PERFORMING ARTISTS
7e7en
7e7en
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Divine-favour Bassey
Divine-favour Bassey
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
7e7en
7e7en
Producer

Lyrics

#VERSE
Give dem
Mmmm
Mmmmm
Your ikebe super just dey bussi me now
Yunno say i like it when you whine for me
Baby me no wan carry you dey play
Oh no yunno say me no dey form for you
Ahhh
I no dey form for you
I no dey form for you uhhhh
I no dey form for you
I no dey form for you
#CHORUS
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
E just dey make me dey mara uhhh
E just dey make me dey mara uh uhhh
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
Ikebe ikebe ikebe ikebe
Mmmm
Ahhhh
#HOOK
Baby girl come to the club
Know say boy want to spend on you
I no dey lie baby
No be fake life
Yunno say money wey i get no dey form for you
Ahhh
I be talk and do
Anything wey you want i go buy for you
Ahhh
Baby come make i spend on you
Call me big daddy seven
I go bally you
Ahhh
Say anything you want
Say anything you wanntt
Say anything wa uhhh waaannt
I go buy for youuu
I go buy for you uhhh
Baby Girl i need your biggie baka
E dey maky me dey mara
 anytime you de cum ah
I dey loosy my senses
Baby girl you dey
Anything wey you givy me
I go chop no go reason
Two times baby
#CHORUS
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
E just dey make me dey mara uhhh
E just dey make me dey mara uh uhhh
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
Ikebe ikebe ikebe ikebe
Mmmm
Ahhhh
#CHORUS
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
E just dey make me dey mara uhhh
E just dey make me dey mara uh uhhh
Say this your
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
Ikebe ikebe ikebe ikebe
Mmmm
Ahhhh
#OUTRO
Ahhhh
Seven
Tigermanondmix (hoahhhorhaaar)
Written by: Divine-favour Bassey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...