album cover
Moon
5
Music
Moon was released on March 8, 2024 by Wonnsai Entertainment LLC as a part of the album Phases - EP
album cover
Release DateMarch 8, 2024
LabelWonnsai Entertainment LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rennie
Rennie
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Christopher Billik
Christopher Billik
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Rex OTB
Rex OTB
Producer

Lyrics

Rennie pon dis one again oh
Baddesttt, REN
Ahhh~
Just like the wind
And the stars & the earth
Like I'm sitting in church
You dey touch my soul
And everyday you dey pass
For my lane
No delay
Make e anybody lose control
I never see another badda man
I dey wait for marriage
For my hand
See the way dem women galivant
Around you
Cause when I'm looking at the moon
Baby all I see is you
You
I don't know wetin I go do
Cause baby all I want is you
You
And everybody goes
Mmm, mmm, mmm
Your body & my body goes
Oooo, oooo
You put the father, son, & holy ghost
In me (Mmm, mmm, mmm)
Your body & my body goes
Oooo, oooo
Your body & my body goes
Oooo, oooo
Cause your love
No fi leave me alone
Now your friends dem
Are calling my phone
He's an actor
He's playing a role na na
Do you ever think about me
At all na na cause
Cause, you're the cause
Of my sleepless nights
And I, and I go party
I go have some fun tonight
I no go worry
Pop the henny
Spread the money
And you betta not say nothing
If I'm dancing with somebody else
Dis one na throw wey
Dat one seff I go throw wey cause
Nah you be
The only one I want
No be say na you be
Number #1
Cause when I'm looking at the moon
Baby all I see is you
You
I don't know wetin I go do
Cause baby all I want is you
You
And everybody goes
Mmm, mmm, mmm
Your body & my body goes
Oooo, oooo
You put the father, son, & holy ghost
In me (Mmm, mmm, mmm)
Your body & my body goes
Oooo, oooo
Your body & my body goes
Oooo, oooo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...