Credits
PERFORMING ARTISTS
Swag N
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sadiq Kachalla
Songwriter
Lyrics
Say she wanting the BOBO
She loving the guy
Say she want his MOTO
She’s feeling the ride
Say she wan eat COMBO
She wanting the fries
So she won the LOTTO
She’s feeling so rich
So she sip the COCO
She is feeling so high
See I wan chop POMO
Put on the spice
You be sweet like ROBO
I Dey feeling your tights
You can call me BOBO
SwagN too bad
So she calling me right now now
Say she Dey wanting me right now now
So you Dey feeling the guy a a
I Dey wanting you to nana
See don’t you cry oo my baby
I go love you die oo my baby
I go hold tight oo my baby
See I want you oo tonight oh baby
see the way u Dey looking at me oh girl
U Dey make me Dey feel like a king oh girl
And the way u Dey dance wen I sing oh girl
U Dey make me Dey want to Dey scream oh girl
So girl I go shooti my shot oh yeah
So girl I go write you a song oh yeah
And I go tell say you my queen oh yeah
So abeg make u no tell dem say na lie
Oh babyyy ga ki da kyau
Ga ki da kyau kuma kyaun Hali
So baby gan ni da kyau
Wlh girl I go make u my wife
Oh babyyy ga ki da kyau
Ga ki da kyau kuma kyaun Hali
So baby gan ni da kyau
Wlh girl I go make u my wife
Written by: Sadiq Kachalla