album cover
Warning (Machete)
12
Hip-Hop/Rap
Warning (Machete) was released on March 8, 2024 by De’ Vil as a part of the album Cosmo - EP
album cover
Release DateMarch 8, 2024
LabelDe’ Vil
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okikiola Yusuff
Okikiola Yusuff
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
De’ Vil
De’ Vil
Producer

Lyrics

I get timberland for house
Kalashnikov Dey for yard
I tell scorpion to show face oo
Cos me I wan join the frater
E get one guy wey Dey whine me
E wan Dey flirt with my shawty
E Dey move with my baby too much oo
E wan Dey try to be bestie
I ask my babe for hin IP
I send OGB hin proxy
Shima ask me Wetin I Dey try to do
I say na courtesy visit
Eyes are fiery
Men go touch down to pet you and scatter your place
So no think am o
My men no be artist but dem fit to sketch for your face
No go Dey near my babe again
I fit switch up oo
Men go pull up o
I fit pet you with machete
No go Dey near my babe again
I fit strap up o
I get two Glocks o
Pick race if I pull up
No go Dey near my babe again
I fit switch up o, men go pull up oo
Na you be the shoulder to cry on
You wan be the D she go ride on
And my men Dey craze for head but dem no Dey stay for asylum
Strap your ass to a pickup
Drag you around for a free tour
Men be sharpshooter walahi
Dem go turn your place to o block
Eyes are fiery
Men go touch down to pet you and scatter your place
So no think am o
My men no be artist but dem fit to sketch for your face
Eyes are fiery
Men go touch down to pet you and scatter your place
So no think am o
My men no be artist but dem fit to sketch for your face
No go Dey near my babe again
I fit switch up oo
Men go pull up o
I fit pet you with machete
No go Dey near my babe again
I fit strap up o
I get two Glocks o
Pick race if I pull up
No go Dey near my babe again
I fit switch up oo
Men go pull up o
I fit pet you with machete
No go Dey near my babe again
I fit strap up o
I get two Glocks o
Pick race if I pull up
Written by: Okikiola Yusuff
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...