Lyrics

Se e mi omo eleja gon gon, awon ota ma jewo Uh yeh, say them call me young duu Oh nah yeh, sare oh mama sere oh Mamie oh why you play me biza-biza wayo E pain me oh as you play me maga-maga yahoo You say your heart no be football oh You play my own like a football oh You cheat on me and I cheat on you Tell why you Dey complain oh You say, na love nwantiti-nwantiti-nwantiti be your love oh You promise me, say love nwantiti-nwantiti-nwantiti you go show me oh Owoma ah Owoma ah oware no weru me na woma ah Make we romance, romance, we suppose to dey romance romance If you tell me say you no dey do again, me self I don ku ma tire If you want to give another brother your heart me self I go give another woman If you tell me say you no dey do again oh, me self I don ku ma tire If you want to give another brother your heart me self I go give another woman Do not tire for my matter, make you no forget say me I fought for your matter Do not tire for my matter, make you no forget say me I fought for your matter Ask them, tell them, dollar won ju naira lo won mo Omo tola gbedu, gbe won lo As you dey ginger me yeh Make I no shiver oh no This your body making sense Add more sense, its gonna make sense oh na, na-na Making sense, add more sense its gonna make sense oh no, no no Your body fire, im gonna rock it and I no go tire ye ye oh Your body fire, Olomi oh, I no go tire for your matter oh Do not tire for my matter, make you no forget say me I fought for your matter I no go tire for your matter, you no say me I fight for your matter Do not tire for my matter, make you no forget say me I fought for your matter I no go tire for your matter, make you too no go tire for my matter oh Mamie oh why you play me biza-biza wayo E pain me oh as you play me maga-maga yahoo (yahoo) You say your heart no be football oh You play my own like a football oh You cheat on me and I cheat on you Tell why you Dey complain oh (tell me why you Dey complain oh) Pondis
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out