Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Only Gawd
Only Gawd
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Only Gawd
Only Gawd
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rex Rain Studios
Rex Rain Studios
Producer

Lyrics

Wo wo yea Shebi na Only Gawd oo Yeh ehh Shebi na Only Gawd oo Good bad boy Only Gawd ooo Yeh yeh yeh I'm going through many things I'm going through many things Omo my eyes don see something I no fit tell nobody Anyhow make e be for me I remember when things hard for me Me I no fit tell nobody Only God only my mummy I'm going through I'm going through I'm going through many things Oshamo me I fear nobody Only money me I dey chasing Make my mama no go cry for me As I dey find money e no easy E no easy E no easy But me sha keep trying So why una dey run for me oo Cos me never get money Anyhow dey do your thing oo Me sef go find money ooo And I go get money oo So why una dey run for me oo Cos me never get money Anyhow dey do your thing oo Me sef go find money ooo And I go get money oo Say me no go die young nhi oo At the same time Iyen ko kan mhi oo Ke emi sha ti get money oo If e no be God paddy oo Many things go don do me Many thing go don dey happen for real I'm going through many things I'm going through many things Omo my eyes don see something I no fit tell nobody Anyhow make e be for me I remember when things hard for me Me I no fit tell nobody Only God only my mummy Say no to poverty Say no to poverty Say no to poverty Say no to poverty Shey you sha get money Say no to poverty Yea yea yea My nigga no dull your thing ooo Shey you know money do something My nigga no dull your thing Shey you know me I want money oo Nothing really concern me ooo Me and you no be family ooo Nothing really concern me ooo Me and you no be family ooo Yea I pray make e be for me Make I no dull am too Say you know money do something My nigga hustle I pray make e be for me Make I no dull am too Shey you know money do something My nigga hustle
Writer(s): Only Gawd Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out