Lyrics

My eyes Bad girl you enter my eyes Right now I Dey realize Your body girl so nice I'm loving you tell me your price Because anywhere you go go go I go de follow you de go go go Who be this girl whey de roll her body? She be pastor pikin Fine girl but she sabi the tin Dis girl no go killi person No go killi person She be pastor pikin Fine girl but she sabi the tin Dis girl no go killi person No go killi person Ololo Because of this girl I go join choir o Pastor pikin wen bad Holy Ghost fire Yes inna the room she de show me wonder You de burst my mendu Na to you I surrender My lord and savior Even if you do me wrong me I no go Para Never rara Me and you forever She be pastor pikin Fine girl but she sabi the tin Dis girl no go killi person No go killi person She be pastor pikin Fine girl but she sabi the tin Dis girl no go killi person No go killi person
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out