album cover
Ye
25
Music
Ye was released on March 22, 2024 by Golden as a part of the album Ye - Single
album cover
Release DateMarch 22, 2024
LabelGolden
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bad boi Gold
Bad boi Gold
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omole Etanami
Omole Etanami
Songwriter

Lyrics

Intro Wor wor wor
Is Ur boy Golden ohh
Me I no go lie me just need money me and all
My geez they been leaving large Noni steady on my trees Make I cool my body ye here+2) life is so much sweet life E deep my paddy many many tins wen my eyes don surgiii if Na bad tins men eye don dirty ye yeah +2]say no body holy holy nobody fit to claim
Say nobody holyyy +2] as I dey leave my life man I want no stress all I want good vibe as time dey run run
Chorus
Ye Ye yeah yeah
Ye Ye yeah yeah
Put it on my self I believe put it on my grind I go win big up all my brothers wen no dey give up steady on der grind make dem fit dey meet up man I com from the bottom d bottom oh Na everyday we Sterv just to survive ohh u no go believe wetin I man dey survive oh if dem tell u reality u go surprise. So many we sacrifice hey Yeh man don pay d price hey yeah just to get dis racks hey yeah hey yeah all I want is a good vibe make man leave he life we with no stress yeah yeah
Ye Ye here here ye ye yeah
Written by: Omole Etanami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...