album cover
Good Enough
56
Music
Good Enough was released on February 29, 2024 by Musiq International Ltd as a part of the album Willow View
album cover
Release DateFebruary 29, 2024
LabelMusiq International Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

High blood pressure
I cut my dreadlock
I book flight reach airport
I turn back just to tell you
I'm (falling)
Nothing wey concern me
Girl, if na witchcraft
I fit to risk am
Afghanistan
I carry missile for you
Israelite travel like kweku since morning, ooh
Too many nights, na weary eyes I get when you call me
I wish I fit read your mind
See wetin you put inside, odo (odo)
So tell me if I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
You, you
Say make I no go burn my liver
Make I no go fall down with her
If I never drag one cigarette
I fit don craze, oroma
I dey for synagogue
But I never see mouth talk
If at all, why I no dey fit feel my pulse?
You don curse me, shima (oh, no)
Israelite travel like kweku since morning, ooh
Too many nights, na weary eyes I get when you call me
I wish I fit read your mind
See wetin you put inside, odo (odo)
So tell me If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
You, you
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...