Credits

PERFORMING ARTISTS
Teo ID
Teo ID
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Theodore Idiahi
Theodore Idiahi
Songwriter
Esrael Seleshi
Esrael Seleshi
Composer

Lyrics

Mama no cry fi me this the life I chose
24/7 your pikin dey pon the road
Tryna be the greatest story they ever told
Oh na you know
Oh oh
Oh oh
Oh ohhhhh
Oh ohhh
Mama no cry fi me this the life I chose
24/7 your pikin dey pon the road
Tryna be the greatest story they ever told
Oh na you know
Oh oh
Oh oh
Oh ohhhhh
Oh ohhh
Them no fit stop the shine
Only real recognize
Shining like diamonds, only need timing
Tell ‘em my sheee divine
Soon dem go realize
Soon dem go realize
Jah be my witness, standing on bidness
Praying to El Shaddai
Grindin all day
Never see sleep since like seven days
Out of my head
I no dey care bout what people say
Dem say I no well
I’m a mad man for the paper chase
gone are the days
I been beg dem, dem no gimme space
Na everyday I dey shout halle
I pray the blood wash the pain away
And all the blessings way dey come my way
Them go increase dem no go delay
Mama no cry fi me this the life I chose
24/7 your pikin dey pon the road
Tryna be the greatest story they ever told
Oh na you know
Oh oh
Oh oh
Oh ohhhhh
Oh ohhh
Mama no cry fi me this the life I chose
24/7 your pikin dey pon the road
Tryna be the greatest story they ever told
Oh na you know
Oh oh
Oh oh
Oh ohhhhh
Oh ohhh
Written by: Esrael Seleshi, Theodore Idiahi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...