Lyrics

Mmm mmm Mmm baby baby Looking yansh na wire Baby baby looking yansh kill!ng goat oh! It's don max records baby OG Oneme come Make we enter keke Make we run Carry you fly away From naija Its Ben Sliq on this one ye ye E get something i see wey dey enter my eyes Asa mpete bu tear rubber and I want to taste ride Girl your face show and your shoe shine oh! Her shoulder come they rise and she feeling fly oh! Baby di kwa bad and she no they send oh! Ah ahhh She no they send oh! Onome come come come make we enter keke Make we run run run carry you fly away From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh Onome come come come make we enter keke Make we run run run carry you fly away From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh Baby make we joro oh! Joro Jara joro (oju Iwaju uh uh uh) Baby make we joro oh Joro Jara joro(ojo iwaju uh uh uh) baby make we joro oh! Jo jo jo(Joro Jara joro) Ojo iwaju uh uh Baby make we joro oh! Jo jo jo ye ye (Joro Jara joro) Showty fine if you see body oh! I no go lie I wan gum body oh For my heart dey they totori oh I will go twenty rounds for your ntata oh Adaku body bukwanu onye kote oburu I milli cash for props and sets ah When I carry her go lap am for corner Nzaza oh! nzaza Mummy oh mummy oh mummy oh (soco) Mummy oh over sabi oh (soco) Kill me softly baby (soco) Booby they scatter my medulla (soco) Mmm baby baby Looking yansh na wire Baby baby looking yansh kill!ng goat oh! E get something i see wey dey enter my eyes (mmm wey dey enter my eyes) Asa mpete bu tear rubber and I want to taste ride (mmm mmm) Girl your face show and your shoe shine oh! Her shoulder come dey rise and she feeling fly oh! Baby di kwa bad and she no they send oh! Ah ahhh She no they send oh! Onome come come come make we enter keke Make we run run run carry you fly away From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh Onome come come come make we enter keke Make we run run run carry you fly away From naija to yankee ndi anya ufu nwuba ah ahh Baby make we joro oh! Joro Jara joro (oju Iwaju uh uh uh) Baby make we joro oh Joro Jara joro(ojo iwaju uh uh uh) baby make we joro oh! Jo jo jo(Joro Jara joro) Ojo iwaju uh uh Baby make we joro oh! Jo jo jo ye ye (Joro Jara joro) Mm Mmm baby baby Looking yansh na wire Baby baby looking yansh kill!ng goat oh!
Writer(s): Aroh Chukwuebuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out