album cover
Show Workin
album cover
Show Workin was released on March 20, 2024 by KellyFvR as a part of the album Show Workin - Single
March 20, 2024
LabelKellyFvR
LanguageEnglish
BPM72
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

watin i need na 10k dolls
Watin I need na 10k dolls
I wan dey on top the world
No be too much talk
Bring that man make I load am one
Say you want beef
But you never chop
Wida this man wey dey cap bum bum
Omo wida This man wey dey cap bum bum
Omo show workin
You don tey for the game show workin
Omo no dulling
You don dey for the gang no dulling
Tell dem that we never stopping
Tell dem that we never stopping
We just dey start but we don show workin
Verse
Tipsy risky risky
I’ve been in the game since 16
Run up on me get messy
Bando boy no dey fear shit
You say babe na Becky ?
I fuck her last week no test me
Now she say besties
Comot for here you mad animal
I dey for where dem dey smoke sativa
Tell abena I no get caliber
But I dey for her matter like don corlene
I no dey like boy’s wey mis yarn
I no I fit use you do mishye
Too much cap online e dey muzz me die
Too much cap e dey muzz me die
I confirm payment last week
You dey there dey do my baby baby
You no know say we dey pipe your baby baby
mo show workin
You don tey for the game show workin
Omo no dulling
You don dey for the gang no dulling
Tell dem that we never stopping
Tell dem that we never stopping
We just dey start but we don show wo
Written by: AFEN KELLY
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...