album cover
Pray (Orginal)
90
Worldbeat
Pray (Orginal) was released on March 10, 2024 by CAPITAL MUSIC as a part of the album The Return (Orginal)
album cover
Release DateMarch 10, 2024
LabelCAPITAL MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
VEKTO VIBES
VEKTO VIBES
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okafor Dennis
Okafor Dennis
Composer

Lyrics

Vekto uhnn nah nah yahhh
Cause everyday, every night I dey pray for my money yah
Cause I dey pray for my million yah, I no dey do no competition
Cause everyday, every night I dey pray for my money yahh
Cause I Dey pray for my million
I no dey do no competition ahh
Vekto must shine and everyday I must grind,I thank God for life, All day no dulling
Vekto must shine , everyday I Dey grind , i thank God 4 me life , Me life
Verse /
When I no get nothing back for OKP
Only me know Wetin my eye done see
Many many hard times
Tough times , bad times for real
I want the best
Wanna be first
Grinding till forever
Forever till the end
Chasing all my big dreams
No faking here
Blessings all my life
E be God till the end
Me I no fit tire
E be God wey they cover me
Me I no they bother
Nothing wey fit worry me
Say everyday me i they pray on God
Everyday of my life I no go dull
I Dey pray make money for come
Bless all my families and friends
Everytime them they pray make I fall
Oluwa no go let me fall olonwu
Always am heading to the top
Cos I they shine like Light
Cause everyday, every night I dey pray for my money yah
Cause I dey pray for my million yah, I no dey do no competition
Cause everyday, every night I dey pray for my money yah
Cause I dey pray for my million ah ahh
I no dey do no competition ahh ahh
Vekto must shine and everyday I must grind,I thank God for life, All day no dulling
Vekto must shine and everyday I must grind, I thank God for life uhnn for life
Written by: Okafor Dennis
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...