album cover
Hapinex
2
World
Hapinex was released on April 12, 2024 by Mitchboy as a part of the album Hapinex - Single
album cover
Release DateApril 12, 2024
LabelMitchboy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
MITCHBOY
MITCHBOY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mitcheal umunnakwe
Mitcheal umunnakwe
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Shakerman Kurubeat
Shakerman Kurubeat
Mixing Engineer
Beatz vam pire craze
Beatz vam pire craze
Producer

Lyrics

What have you done to
What have you done to me
Ohh
(Mitchy bigy!)
In a million
2 in a million boy
Oh
Nah my life I dey live
I no want anybody to follow me talk
Oh
I go vex I go vex
I go craze I go mad oh
If I start to dey reason things
Wey dey sup for my back oh
Them say my life don jaga jaga
They don scatter scatter
When
They no wan leave my matter matter
Dem go tire tire
Them say my life don jaga jaga
They don scatter scatter
When
They no wan leave my matter matter
Dem go tire tire
[Chorus]
Mitchy bigy need happiness oh
(Happiness ehh)
Nah so I go dey vibe
Nah so I go dey dance oh
(Happiness ehh)
My guy you need happiness oh i swear
(Happiness ehh)
Nah so I go dey shayo
Nah so I go dey wanna go low
(Happiness ehh)
(Verse 2)
When I call up on my guys
**** call on who you know
(Call on who you know)
The world can turn up against you
No matter what you know
(No matter what you know)
Even if you Sabi to sing with
FA SO LA TI DO
Nobody go dey gree say them know you
Until you blow
Oh Lord
What have you done to me
All of the things dem dey do
No dey bother me
I go smile and dey laugh
When they talk to me
Real to the opening
That's why the love me
[Chorus]
Mitchy bigy need happiness oh
(Happiness ehh)
Nah so I go dey vibe
Nah so I go dey dance oh
(Happiness ehh)
My guy you need happiness oh i swear
(Happiness ehh)
Nah so I go dey shayo
Nah so I go dey wanna go low
(Happiness ehh)
Happiness ohh
Happiness ehh
You need happiness oh
Written by: Mitcheal umunnakwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...