album cover
Tempo
16
Pop
Tempo was released on March 24, 2024 by Danicc as a part of the album Tempo - Single
album cover
Release DateMarch 24, 2024
LabelDanicc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Danicc
Danicc
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwunonso Dimkpa
Chukwunonso Dimkpa
Songwriter

Lyrics

Oh, na-na, na, na
Ah, ah-ah-ah
Ah, ah, ah-ah-ah (ye!)
Lele
Say this kind loving, I never see, I
I just da gbádùn your company, baby o
You just dey tune my heart like melodies
Baby girl, don't play, na you be my therapy, ye-e-ye
See baby, I know
You make boys dem loko
Maka Chukwu, e choke o
You put me on chokehold
On chokehold, baby o
Oh, no
You make boys dem loko
See maka Chukwu, e choke o
You put me on chokehold
On chokehold, baby o
This your body, girl, e correct o
Abeg, make we connect o
Make I chop your jollof o, ye-e-ye
And I like it when you play my cassette o
My baby get e falsetto
Slow whine on the tempo
This your body, girl e correct o
Abeg make we connect o
Make I chop your jollof o, ye-e-ye
And I like it when you play my cassette o
My baby get e falsetto
Slow whine on the tempo
Slow whine
Destiny, all I see
Girl, you're my destiny
You bring out the best in me
Girl, you're my recipe
I asked and you came my way
Your beauty got me amazed
And if I should seek, I'll find
And now I found you
I know
You make boys dem loko (loko)
Maka Chukwu, e choke o (choke o)
You put me on chokehold (chokehold)
On chokehold, baby o
Oh no
You make boys dem loko
See maka Chukwu, e choke o
You put me on chokehold
On chokehold, baby o
This your body girl, e correct o
Abeg, make we connect o
Make I chop your jollof o, ye-e-ye
And I like it when you play my cassette o
My baby get e falsetto
Slow whine on the tempo
Slow whine
E correct o (chop your jollof o)
Make we connect o (I wan chop)
My cassette o (chop, yeah, yeah, yeah, yeah)
Slow whine on the tempo
Lele
Written by: Chukwunonso Dimkpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...