album cover
2010
album cover
2010 was released on March 18, 2024 by Mama Records as a part of the album Up Omo Adugbo
ReleasedMarch 18, 2024
LabelMama Records
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level
We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard
2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Ehhh owo korona
E far from sapa
Comoting fire
On a Range Rover
I no go forgive myself
If sapa end up for my shelf
When money deh all hand on deck
Me general socket
I no go wine myself
Even for street I know my set
If i Dey ball everything must set
Everything deh uncheck
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level
We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard
2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan
Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Written by: Habeeb Damilare Olawale

Loading...