Credits
PERFORMING ARTISTS
Fakman
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Faruk Abiodun
Songwriter
Lyrics
geti many place I wan go
I geti many race to run ooh
I geti many songs to push ooh
(To push oh eeh to push ooh)
I geti many place I wan go
(Wan go)
I geti many race to run ooh
I geti many songs to push ooh
To push ooh
Baba bless me, uh ha ha ha uh hah
Make he no tey
(Koma pe rara) uh hah
He no easy ee eee
I Dey hustle huh huh huh
Alaye ko easy lati je okunrin
(Jo kunrin)
Shishe Kara Kara, kole gbowo dede
Because eni shishe, lon gbowo dede
(Gbowo dede)
Life is so terrible
Toripe toh ba lowo,
(Gege)
Won le mo eeh
Awon Alaye gan, won ma tan eeh
(Won ma tan eeh gan)
Been waiting on your blessings
(Been waiting for your blessings)
I don learn many lessons
I don Dey with blessing
Baba God Dey bless me
Me and buju benson
(For my beamer)
We’ve been smoking benson
Baba bless me, uh ha ha ha uh hah
Make he no tey
(Koma pe rara) uh hah
He no easy ee eee
I Dey hustle huh huh huh
Say I Dey soso liso ooh ooh
(Soso liso ooh)
Smoking my banku ooh
(Smoking my back hood)
Praying for blessings
Praying for mercy ee
Praying for the day to blow
Oluwa lon shomi oh oh oh
(Oh oh )
Ko kin she Eniyan
As I Dey work work on a low
(On a low oh)
Oluwa let am show
I geti many place I wan go
(I wan go)
I geti many race to run ooh
(Run oh)
I geti many songs to push ooh
(to push ooh Ay Ay Ay Ay
Baba bless me, uh ha ha ha uh hah
Make he no tey
(Koma pe rara) uh hah
He no easy ee eee
I Dey hustle huh huh huh
Written by: Faruk Abiodun