Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gbadebo Ifeoluwa
Gbadebo Ifeoluwa
Songwriter

Lyrics

Sa- sa- Samwizzy Ifeblaq le leyi o Nobody dey, nobody dey Papa no dey, mummy dey pray If I no talk sé you fit relate? (you fit relate) Àìmọye toju ri Àìmọye teti ti gbọ (oh) Mofi gbigbọ shalai gbọ (yeye) Many shenkin wey I no fit talk I buckle my shoes Motẹra mo hustle The boy jima sun If raba no dey, If raba no dey Nobody wanna be like you But, Aada, Aada, eh Aada Mo mọpe Aada Aada, Aada, eh Aada Mo mope Aada I remember nobody see my pain Tears in my face Wetin be my gain Wetin be my gain But, thanks to my creator (creator) Na you be my avengers (avenger) You be my guarantor (you be my guarantor) Thanks to my creator (gege) You be my avenger You be my guarantor I buckle my shoes Motẹra mo hustle The boy jima sun If raba no dey, If raba no dey Nobody wanna be like you But, Aada, Aada, eh Aada Mo mope Aada (aada, aada) Aada, Aada, eh Aada Mo mope Aada
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out