album cover
Bless Me
9
African
Bless Me was released on August 18, 2023 by De Vize as a part of the album Bless Me - Single
album cover
Release DateAugust 18, 2023
LabelDe Vize
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
De Vize
De Vize
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Joseph Akpan
Augustine Joseph Akpan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Abyoung
Abyoung
Producer

Lyrics

Beat by Abyoung
Oh no no no No no Ooh
De vize
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
No be like say i don't know short chord o
No be like say I don't know wassup o
Them been dey tell me make I wait for my time
Sometimes I the feel like to cry
Only me wey dey care for mama
I want bless my mama
Oluwa bless the boy make e grow
I want be like Davido o
I sabi sing doo re mi fa ti doo
Anything for d doo i go do o (i go do o)
Suffer putti me on a low
Oluwa bless me now make i go (make i go o)
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
One thing wey the bother me
Na how to make my mama proud
Mama is getting old soon (ye ye ye)
Abi you want make i do wetin them do
People wey follow them do
Some don die
Many many things don sup o
Only God de make it work o
Some say there want treat me like slave
When there see me them the wave (wave o)
Suffer putti me on a low
Oluwa bless me now make i go (make i go o)
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Bless me osisoh
See all my guys don go far
Written by: Augustine Joseph Akpan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...