album cover
Savage
111
World
Savage was released on March 31, 2024 by wondervoizrecords as a part of the album Osahon
album cover
AlbumOsahon
Release DateMarch 31, 2024
Labelwondervoizrecords
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kellie Savage
Kellie Savage
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Afobokhan Kevin Oche
Afobokhan Kevin Oche
Songwriter
David Jonathan
David Jonathan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fedo_beatz
Fedo_beatz
Producer

Lyrics

Yeah Somebody call me the bastard wey no wan stream Gbedu
Shebi I be M.U.M.U Wey Dey give you Gbedu And you Dey take me for fool !!
Where my people
Tonight we go faaji we Shayo
Call all the ladies me don’t know
We go smoke we go pop for the bando
Where my Igbo (ssssssss)
 
Walahi talahi
For my party no Dey online
No go Dey try me Your name will be sorry
If I catch you online e no go funny ahh ah
They call me Kellie savage
For my party wey Dey savage
I don Dey cause to much rampage
Like remy boy omo we go ravage
Where una Dey eh
Make una show oh
Shayo go Dey eh
Gbemi trabaye
(Second verse)
Continental baddie
Na waiting I Dey worship oh
Study you like Bibbel
Na why me katkiz oh
Carry my rosery my darling
my darling oh
Egbon Eni suru
When you hear the gbedu you go move !!!
 (Bridge)
Walahi talahi
For my party no Dey online
No go Dey try me Your name will be sorry
If I catch you online e no go funny ahh ah
They call me Kellie savage
For my party wey Dey savage
I don Dey cause to much rampage
Like remy boy omo we go ravage
Where una Dey eh
Make una show oh
Shayo go Dey eh
Gbemi trabaye
Written by: Afobokhan Kevin Oche, David Jonathan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...