Lyrics

If no be GOD tell me who I be I for Dey trenches Dey soak garri Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti I Dey alive and I still Dey happy I fit never get everything wey I wish But where I Dey today no be by sabi Agbara mi ko Olorun mani Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi Eeehh mad ooo hmm ahhaaa Hmmm ahhaaa you already know Ahhaaa aaahh eeehh I see you dey complain Money no dey to buy Roche Ah o'ti gbagbe pe No be where you Dey last year you Dey today Ah opolo'tiku people Dey for cemetery Brother you for low your energy Shey you know am not your enemy Aye la'bowo l'atun fi'le si Ah Adura lo'n gba agbara ko So my brother no Dey phor Cuz if you no get today you go get tomorrow You go pay for all you borrow Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo L'aye won le r'awa mo And if you Dey hear me say I don level up I don forget all my sorrow If no be GOD tell me who I be I for Dey trenches Dey soak garri Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti I Dey alive and I still Dey happy I fit never get everything wey I wish But where I Dey today no be by sabi Agbara mi ko Olorun mani Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi Me I no fit take it for granted I no where I started So many many shenking back then Then never believe I could stand yet Sebi nah my time and I try take advantage So why you con Dey tell me past tense Oh my brother man no be God Man no be God Only you can choose what's one of you talk So why you con Dey dull Ah Adura lo'n gba agbara ko So my brother no Dey phor Cuz if you no get today you go get tomorrow You go pay for all you borrow Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo L'aye won le r'awa mo And if you Dey hear me say I don level up I don forget all my sorrow If no be GOD tell me who I be I for Dey trenches Dey soak garri Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti I Dey alive and I still Dey happy I fit never get everything wey I wish But where I Dey today no be by sabi Agbara mi ko Olorun mani Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi Ah Adura lo'n gba agbara ko So my brother no Dey phor Cuz if you no get today you go get tomorrow You go pay for all you borrow Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo L'aye won le r'awa mo And if you Dey hear me say I don level up I don forget all my sorrow
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out