album cover
Oshey
11
Pop
Oshey was released on March 2, 2024 by Vidbury Music as a part of the album Oshey - Single
album cover
Release DateMarch 2, 2024
LabelVidbury Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ay Diva
Ay Diva
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adedoyin David Ayomide
Adedoyin David Ayomide
Songwriter

Lyrics

Baby give me dirty slow whine
When I set my eye on you
I know whalia you dey whine me joor
Say you get another boo
Wetin your man get wey I no get
 I go dey by your side
I go dey for your life
o na na
The way you dance dey quench my fire
The way you move dey fix temper
Big boy daddy Cinderella
Con whine make I drop my raba
Only you fit spend my dollar
Big boy daddy Cinderella
Only you fit spend my raba
Only you fit spend my raba
Oo na na
Ha
Oshey
The way you dey whine am
Oshey
Fly you Tokyo jaye
The way you dey use am mogbe oo
Hmm ha Oshey
The way you dey whine am
Oshey
Fly you to Tokyo jaye
The way dey use am Mogbe oo
Ha ha Oshey
Oshey oo my baby ye ye ye
Ha Oshey
You are my love o you are my love o
Ha Oshey
O yeah yeah O yeah yeah yeah yeah
Ha Oshey
Nana
I swear my love is real
Tell
Me
If you really want more
I might give you one more
I got a diamond ring on your birthday tell me if you like that
Oshey
Am die for you baby
Am might ride am ride for you baby
Oshey
You and your friends gist about me
That am little baby genius
I got many babe on my insta
I got many babe on twitter
But na only you wey I wan marry
I go follow you go
Yeah yeah
Ha Oshey
The wey you dey whine am
Oshey
Fly you to Tokyo jaye
The wey you dey give me
Oshey oo nana
Oshey 8x
Ha Oshey
The wey you dey whine am
Oshey
Fly you to Tokyo jaye
The wey you dey give me
Oshey oo nana
Written by: Adedoyin David Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...