album cover
album cover
Hem was released on March 5, 2024 by Heemrah as a part of the album Hem - Single
ReleasedMarch 5, 2024
LabelHeemrah
LanguageEnglish
BPM66
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Watin funny
Tell me
Watin funny
Sha you know
Say life na turn by turn
Aye en poyi
But you
Different people
And them
Different plan
If you still
Day pray for me
I swr you day my mind
Aye aye
Ayeya
Ni Aye Aye
Jaye aye
Jayeya
Make them know your name
Aye aye
Ayeya
Ni Aye Aye
Jaye aye
Jayeya
Make them know your name
Watin i gain
Watin i gain
If I no day para
No be mechanical
I won be
I won be bollar
Watin i gain
Watin
Ki sapa ma pawa
Watin you gain
Watin you gain
If you no day para
Sha na mechanical
You won be
Abi na bollar
Watin you gain
Watin
Ki sapa ma pawa
Written by: Choke munika

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...