album cover
NUMBERI
1
Afro-Beat
NUMBERI was released on March 25, 2024 by 1789485 Records DK as a part of the album NUMBERI - Single
album cover
Release DateMarch 25, 2024
Label1789485 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
fasasi damilare kabiru
fasasi damilare kabiru
Songwriter

Lyrics

You hot pass fire linda
She get serious ginja
Ibadi re n je ki aya mi n ja
Nipple tick like a feeder
Like a feeda
Sarewa kowa gba
Banana wey dey sweet pass suger
Elele no dey form lay pon your back
I want to check something for your under
For your under
Under the duvet come cuddle your boy
Otutu mu mi mofe dorun bo
Open for me when i knock on your door
Come sing for me je kin gbo kilon so
Kilon so
Desty numberi
As i dey work you dey chop ham
Ojojumo laya minja
Shey you go dey if i sapa
Desty numberi
Shey dem no go see you for tinder
Shade
Ojojumo laya minja
I get something wey dey bother my mind mama
I never get joy for couple of days papa
You know me well i no go settle for less oga
But now the things con dey choke for neck
See them no name me bayo but i wan dey by your side
Through the stormings me go dey by your side
My soldier no dey japa for war
Shey you go dey my house if i come back from war
Under the duvet come cuddle your boy
Otutu mu mi mofe dorun bo
Open for me when i knock on your door
Come sing for me je kin gbo kilon so
Kilon so
Desty numberi
As i dey work you dey chop ham
Ojojumo laya minja
Shey you go dey if i sapa
Desty numberi
Shey dem no go see you for tinder
Shade
Ojojumo laya minja
I thought i told ya naaana
Written by: fasasi damilare kabiru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...