album cover
Why?
30
Afro-Pop
Why? was released on April 26, 2024 by Tune Chef as a part of the album Why? - Single
album cover
Release DateApril 26, 2024
LabelTune Chef
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
CD Benz
CD Benz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Owuamanam Chibuike David
Owuamanam Chibuike David
Songwriter

Lyrics

Hmmbelebe ajulam
Hmmmbe Hmmmbelelebe ajulam
Hmmmbelelebe ajulam
Hmmmbe Hmmbelebe ajulam
Hmmmbelelebe ajulam
Hmmmbe hmmmbelelebe ajulam
It's CD Benz again
Hmmmbe hmmmbelelebe ajulam
No be say na one big thing dey
I no fit to envy my blood
And if you no get this money Abena go use you do Caricature
You know say man must chop
And it's not a joking thing that's for sure
Until when Dem go leave you
You go know what's sup
Yeyeyeye go know what's up
Mashup the place pop the wine
No rigmarole in this vibe
We've been planning life all these while
God abeg no cut my life when it's my time
We chopping life like mishai
Calm down listen to mi advice
We no get power
Just a device
In the hands of the most High
Omo me I no dey send their lies
Fuck life
And everything bad wey surround am
Why do legends Die
Oh my God
E be like we no dey use correct time
Water run my eye's fuck life
And everything bad wey surround am
Why do legends die
On time why do legends die
On time ooh
Ahaaa Ahaaa ahhh
Oooh ooh ooooh oooh
Ahhh ahhh ahhhhh
Eheee eheeee heee
Why do Legends die oh
Ahaaaaaaa ahhh ahhh
Oooh ooh ooooh
Ahhhhhaaaa ahaaaa
Eheeee eheeee
Why do legends die oh
They they they won kill my star in me
Ajeh no pain no gain
And I'm gonna make Dem all feel it
You know you rocking with the greatest vibe
A bigger me
I'm certain next in line
Setting levels that's highly Certified
Hope you hope you ready for me when I touch the mic
Cuz it's all over
Cuz then it's all over
Omo me I no dey send their lies
Fuck life
And everything bad wey surround am
Why do legends Die
Oh my God
E be like we no dey use correct time
Water run my eye's fuck life
And everything bad wey surround am
Why do legends die
On time why do legends die
On time ooh
Ahaaa Ahaaa ahhh
Oooh ooh ooooh oooh
Ahhh ahhh ahhhhh
Eheee eheeee heee
Why do Legends die oh
Ahaaaaaaa ahhh ahhh
Oooh ooh ooooh
Ahhhhhaaaa ahaaaa
Eheeee eheeee
Why do legends die oh
It's CD Benz on tha motherfucking drumline
Hmmbelebe ajulam
Hmmmbe Hmmmbelelebe ajulam
Hmmmbelelebe ajulam
Hmmmbe Hmmbelebe ajulam
Hmmmbelelebe ajulam
Written by: Owuamanam Chibuike David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...