album cover
Sonia
album cover
Sonia was released on March 29, 2024 by Hilltop Records as a part of the album Sonia - Single
March 29, 2024
LabelHilltop Records
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

You see the rainbows you're finer
Anything you want I go buy
Even though you want the designers
Girl you are hot you are fire
Iwo deni Mofe fi shaya
Ashabi ton Sha dollar
Girl nah you I desire
Please can you be my Delilah
And let me be your commander
Anywhere you go I go follow you go
Even if Elegushi carry you go
Baby you are my heart, my body and soul
For your information
Nah you be the girl I love
And I no go ever commot
And I just wan Dey your dommot
For your information
Nah you be the girl I love
And I no go ever commot
And I just wan Dey your dommot
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Wetin I wan talk
Wey you never hear before
You fine you set
Girl and you have it all
Cause on a normal day
Me I no Dey fallen love yeah yeah
So I'm in shock
So tell me where you are from
For your information
Nah you be the girl I love
And I no go ever commot
And I just wan Dey your dommot
For your information
Nah you be the girl I love
And I no go ever commot
And I just wan Dey your dommot
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Sonia otojometa tarira
Written by: Daniel Alex Oshodi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...