album cover
Obasanjo
4,208
Hip-Hop/Rap
Obasanjo was released on April 18, 2024 by YAGANATION as a part of the album Obasanjo - Single
album cover
Release DateApril 18, 2024
LabelYAGANATION
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
yagaa
yagaa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ehirim Success
Ehirim Success
Songwriter

Lyrics

Gbim!
Gbim!!
Gbim!!!
The soul of man is wicked
Man Dem talk say man I’m Ruthless
Mount heavy on defense i don learn my lessons no pretense
 They can’t fuckup the mindset wey
I don get 4rum existence
no be benzo
 but na bounto Dey my mind o
Na why I bomb bomb ka osoma
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I’m all about the bundle money
Onweru kaodi n’ibia party with no money
Mere m ihe imere obasanjo ka m di Ocho ka Cele
MONEY JURU NA MY BOOTU NWOKE
MONEY CALL I DEY PICK AM
IF YOU DEY OWE ME MAKE YOU PAY AM
FOR MY KALA IF I COCK I GO SHOOT AM
Who be that?
Wey say man dey copy cat
Dey no wan Dey give me chance
Wey dey talk say man Dey use Jazz
But I tell dem say na Blessing blessings
Wey make me Dey run like Usian Bolt
So I put am put am put am for their mouth like Mike Tyson
Never Belong where u No Belong
Na the Words from my Mother
How many men fall out when u echo?
I be black man for a reason
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I’m all about the bundle Money
Onwero ka odi n’iga club with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I’m all about the bundle Money
Onweru ka odi n’ibia club with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
MONEY JURU NA MY BOOTU NWOKE
MONEY CALL I DEY PICK AM
IF YOU DEY OWE ME MAKE YOU PAY AM
FOR MY KALA IF I COCK I GO SHOOT AM
Who be that?
Wey say man dey copy cat
Dey no wan Dey give me chance
Wey dey talk say man Dey use Jazz
But I tell dem say na Blessing Blessing
Wey make me Dey run like Usian Bolt
So I put am put am put am for their mouth like Mike Tyson
Never Belong where u No Belong
Na the Words from my Mother
How many men fall out when u echo?
I be black man for a reason
Kanyi tuo tuo tuo tuo bombing ka ndi Maley
I’m all about the bundle Money
Onweru ka odi n’ibia club with no Money
Merem ife imere obasanjo kam di Ocha ka Cele
MONEY JURU NA MY BOOTU NWOKE
MONEY CALL I DEY PICK AM
IF YOU DEY OWE ME MAKE YOU PAY AM
FOR MY KALA IF I COCK I GO SHOOT AM
Written by: Ehirim Success
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...