Lyrics

Aw, my Father Who art in heaven Bless my man Oh, bless his hustle, baba 'Cause as a woman I deserve to be happy o! As I come to You Baba, make You bless my man (adi AK) As I come dey marry My man dey suffer everyday But the love he get for me E dey burst my brain Love with no money Weitin I for do? As I come to You Baba, make You bless my man More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) Hrrrr, baba-baba-baba-baba, saita (More money, more money) Aw, my Father Who art in heaven Bless my man Oh, bless his hustle, baba 'Cause as a woman I deserve to be happy o! Love dey bee But money enter e sweet pass o! Chop money sef Wey e don turn matter School fees money too Wey e turn matter o And as a woman I deserve to be happy o As I come to You Baba, make You bless my man I dey suffer, suffer, suffer everyday No sleeping in the night I no get no option I for always compromise (odo nti) Come see sometimes Man ah force but still no dime Dem spreading money, eh Baba God, so where You dey More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) More money, more money, more money, God, eh (More money, more money) Hrrrr, ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba, saita Aw, my Father Who art in heaven Bless my man Oh, bless his hustle, baba 'Cause as a woman I deserve to be happy o! Love dey bee But money enter e sweet pass o! Chop money sef Wey e don turn matter School fees money too Wey e turn matter o And as a woman I deserve to be happy o As I come to You Baba, make You bless my man Tubhani muzik Ah, long time mi ah versatile Ah di AK
Writer(s): Carl Benjamin Akan-duncan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out