album cover
Gallant
113
World
Gallant was released on April 26, 2024 by Debhie as a part of the album Gallant - Single
album cover
Release DateApril 26, 2024
LabelDebhie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Debhie
Debhie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Deborah Bekere Asarah
Deborah Bekere Asarah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
STG
STG
Mixing Engineer

Lyrics

Ye man dey grind all day
Man no fi sleep coz why money ghas be made
Oh no no no no
And for mi girls wey dey work all day
Don't stop stand tall no man fi try intimate
Many many things wey dey sup o
Eye don dirty eye dey red o
I dey mount my guard on a reg o
And na the grace of God
Na dey make me dey trend o
That God still fi make you trend o
Again and again oo
Oh na na ye
So make you stand tall (gallant)
Lock up (gallant)
Anything them talk tell dem lock up (gallant)
Brother ko yo (gallant)
Oh yo (gallant)
Look into their face tell them lock up
Oya stand tall (gallant)
Lock up (gallant)
Anything them talk tell dem lock up (gallant)
Brother ko yo (gallant)
Oh yo (gallant)
Look into their face tell them lock up
Dem dey debate
Dem sit down for your matter
Dem dey instigate lies (dem instigate lies ye)
Na so dem talk
Dem talk dem talk
But make you no mind dem talk oo
Anything dem like dem talk o
Ye ye
Many many things wey dey sup o
Eye don dirty eye dey red o
I dey mount my guard on a reg o
And na the grace of God
Na dey make me dey trend o
That God still fi make you trend o
Again and again oo
Oh na na ye
So make you stand tall (gallant)
Lock up (gallant)
Anything them talk tell dem lock up (gallant)
Brother ko yo (gallant)
Oh yo (gallant)
Look into their face tell them lock up
Oya stand tall (gallant)
Lock up (gallant)
Anything them talk tell dem lock up (gallant)
Brother ko yo (gallant)
Oh yo (gallant)
Look into their face tell them lock up
Many many things wey dey sup o
Eye don dirty eye dey red o
I dey mount my guard ooo
Written by: Deborah Bekere Asarah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...