album cover
Send Funds
1,689
Hip-Hop/Rap
Send Funds was released on April 12, 2024 by Talent Tailor Company as a part of the album Send Funds - Single
album cover
Release DateApril 12, 2024
LabelTalent Tailor Company
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Credits

PERFORMING ARTISTS
Toby Grey
Toby Grey
Performer
Michealz
Michealz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michealz
Michealz
Songwriter
Tobiloba Osogbiye
Tobiloba Osogbiye
Songwriter
Babalola Osogbiye
Babalola Osogbiye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbymellow
Beatsbymellow
Producer

Lyrics

This is not a demand it’s an instruction (from mumsy)
Follow closely listen closely (mumsy)
Hmmmm (mumsy)
All this kati kati I no get the time
Plenty chatty chatty I no dey for yarns
If you ain’t getting money comot for the line
I’ll only roll with men wey get
Send funds
Money no dey
I want to chop
Shey make I die
Send funds
You get am
I want ball
Shey make I die
You know !!
I no Dey roll with men wey no get bar like low battery
Dorime no be for civil servants wey dey find salary (wey dey find salary)
Ask for my aza no be everyday baby are you okay ? (baby are you okay)
Remove the zero from my phone number send am go my opay
Send funds come make we enjoy walai you fit share your pin (4911)
Cos na person wey dey alive Dey save money for next of kin (wahala for the next of kin)
If you know where them Dey share the money make you send address (Oya send address)
10 million no dey last again but send am
First
Make I jubilate (ouuuu)
You fit send to my uba (yes)
You fit use cash app funds low like bad CGPA (ehn)
Do am underground like Hades (okay)
Make i satisfy this cravings (abeg)
Send funds come make we ball them no dey give award for savings ( haaaaa)
(You know) No reason am , on time no season am
I never see the alert so if you see my call no busy am
Give me funds when I dey alive
No be when you see RIP
Send funds cos that money fit still finish even tho you spend wisely Ajeh !
All this kati kati I no get the time
Plenty chatty chatty I no dey for yarns
If you ain’t getting money comot for the line
I’ll only roll with men wey get
Send funds
Money no dey
I want to chop
Shey make I die
Send funds
You get am
I want ball
Shey make I die
Written by: Babalola Osogbiye, Micheal Utieyinoma, Tobiloba Osogbiye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...