album cover
Ilashe
album cover
00:00
00:15
00:25
00:40
00:50
00:55
01:15
01:30
01:50
02:00
02:20
00:00
02:41
Past 7 Days
Ilashe was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
[Chorus]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
[Verse 1]
Swear that you don't know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest
[Verse 2]
You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby!
Who goes there? Le le
When money full wallet? Eleyii? o pọ sẹ!
Tell me wetin bọbọ no get
[Chorus]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
[Verse 3]
But you've been keep me waiting
When your legs should've been shaking, shaking
You're my number-one rating
Shouldn't be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby
Lo ko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow
Fi sẹnu bi Harmonica
Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure
[Chorus]
Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
Written by: Daniel Benson, Michael Olayinka Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...