album cover
Me & You
On Tour
album cover
Me & You was released on June 6, 2025 by Tmaro Distributed by Kabaya Music as a part of the album Hue & Heart
June 6, 2025
LabelTmaro Distributed by Kabaya Music
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ibakam!
Odin bad ehen, ejim ego
Number one in town,a little bit of rice and some Isi-ewu
Asim I no dey feel any girl me I dey for you
I take you to the north to the east for the west we go Gbe-body
Ehen, you no see me I bad, I no dey joke around
You know say me I dey for you cause you be one in town
I no know wetin this girl give me chop
All this days na only she wey me I jump for
Me and you, me and you against the world
Me and you, me and you we go dey rock
Me and you, me and you against the world
Me and you me and you we go dey ah-ah, me and
I take you to parties girl you don't need any invite o
I switch up the plans to Dubai we not flying Okokomaiko
No need to lie to me, you get the green light o
I take you to Paris girl but you don't even need flight o, yeah
Omege mailo, wetin you carry ma je kojabo
Omege bamisoro, you got a badman just wanting more
I no know wetin this girl give me chop
All this days na only she wey me I jump for
Me and you, me and you against the world
Me and you, me and you we go dey rock
Me and you, me and you against the world
Me and you me and you we go dey ah-ah, me and
Written by: Tamunotonye Charles Lolomari
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...