Lyrics

Energy good sweet energy, girl wey cool my melanin melanin Melodies good sweet melodies wey go dey cool my melanin melanin My brother told me him wan go far away Him want go hustle him wan focus aje As man dey hustle make him chop up I swear Make baba God con dey bright up my day My brother told me him wan go far away Him want to hustle him wan focus aje Me and my guys we be focused I swear Make baba God con dey bright up my day Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah Way you give me sweet melodies Yeah you dey cool my mind Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah Way you give me that melody yeah, you dey cool my mind Remember me, just remember me me wen day give una melodies Good sweet melodies ahaa Melodies good sweet melodies wey go dey stay for una memories memories My brother told me him wan go far away Him want go hustle him wan focus aje As man dey hustle make him chop up I swear Make baba God con dey bright up my day My brother told me him wan go far away Him want to hustle him wan focus aje Me and my guys we be focused I swear Make baba God con dey bright up my day Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah Way you give me sweet melodies yeah, you dey cool my mind Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah Way you give me that melody yeah, you dey cool my mind
Writer(s): Tamunotonye Lolomari Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out