album cover
Belle Face
6
Afro-Beat
Belle Face was released on April 15, 2024 by Native Sound as a part of the album Okapkopkor
album cover
Release DateApril 15, 2024
LabelNative Sound
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Otutu Paradise Monday
Otutu Paradise Monday
Songwriter

Lyrics

Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
Shawty sey she like that thing
The way daddy fuck that thing
Six inche long
But my baby love am so
This thing e dey sweet her body and soul
She tell me sey
Make i no let anybody know
Omo nana ejero
Vwobodjevwu bruvwe re
Oke ne je
Kor mue ekwakwa vwe evu nu
Ovieyin vieyin
Besien uyonwin ki kpoghuvwe
I swear this kind of feeling
Fit make a man to misbehave
Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
The rest dem gbes
All the hard time na she stay
Till today
She no carry my love dey play
Obuko vo obaro vwo wo na
Oghene oyin wai vwon vwen
Ikpangran kproghogho ikpogho na
Oghene Oyin wai vwon vwen
Igho na ehro
Yibo biko je me gbor ovwe
Okor otor vwe mre na
Mini me ka deh vwo vwen
E pounds kperere
Dollar kperere
Good life kperere
When you get brain
Everything kperere
Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
Obimo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
Baby mo
Anywhere wey you face
Na my belle face oo
I stand gidigba
Anybody wey wan test e go collect
I stand gidigba
Anything you want
My baby you go get am
It's NS baby
Written by: Otutu Paradise Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...