album cover
PARA
Music
PARA was released on April 11, 2024 by S.Y.D as a part of the album My Truth
album cover
Release DateApril 11, 2024
LabelS.Y.D
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayahn
Ayahn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Amaefule Ezekiel
Amaefule Ezekiel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Producer FRET
Producer FRET
Producer

Lyrics

Para, their matter, na nothing
FRET opor yeah yeah
When I been dey grow like somebody son
Me wey Hans and tall like they give me drugs
I don't know why they hating me joor
I don't know why they hating me joor
When I dey six year they hit me with sickness
Only baba god wey come save me the stress
I don't know why they hating me joor
I don't know why they hating me joor
Enemies dey para oh para oh, dey tell me say I no fit go
Dey say me I go dey come down come down, oluwa come change the scope
Enemies dem dey para oh para oh, dey tell me say I no fit go

Oh see me now am the spot light yeah yeah
Nothing wey concern light with darkness
Now I dey shine like the spot light yeah yeah
You no fit see my back even till when you go die
See me now am the spot light, nothing wey concern light with darkness
Now I dey shine like the spot light
You no fit see my back even till when you go die oh oh
Para para para they wan catch I fly higher
I no dey stand for their matter with their mama
They wan see me fall but then I stand taller woo woo woo

Chasing the bag, sleepless night
Me and my guys we dey grind so tight
No dulling time, brother happy all time woo woo
Woo woo, woo woo, woo woo, woo
Money on mind also good life
You know this life is full of vibes
We no dey dull, sample of sounds woo woo, woo woo, woo woo
Enemies dey para oh para oh, dey tell me say I no fit go
Dey say me I go dey come down come down, oluwa come change the scope
Enemies dem dey para oh para oh, dey tell me say I no fit go
Dey say me I go dey come down come down, oluwa come change the scope
Oh see me now am the spot light yeah yeah
Nothing wey concern light with darkness
Now I dey shine like the spot light yeah yeah
You no fit see my back even till when you go die
See me now am the spot light, nothing wey concern light with darkness
Now I dey shine like the spot light
You no fit see my back even till when you go die oh oh
Para para para they wan catch I fly higher
I no dey stand for their matter with their mama
They wan see me fall but then I stand taller woo woo woo
Para para para they wan catch I fly higher
I no dey stand for their matter with their mama
They wan see me fall but then I stand taller woo woo woo
Fine boy like Angu, you wan dey play me I no know who
Why you come dey form like shit, why you come dey hate me oh my gee oh
DRSIMPLEMIX
Written by: Amaefule Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...